- Joined
- Apr 22, 2025
- Messages
- 21,831
President Donald Trump don expand US travel ban, as e ban nationals of five additional countries and pipo wey dey travel on Palestinian Authority-issued documents from entering di US.
Di White House tok say di restrictions na "to protect di security of di United States" and e go come into force on 1 January.
E also impose full-entry restrictions on pipo from Burkina Faso, Mali, Niger, South Sudan and Syria plus Palestinian Authority passport holders.
https://www.bbc.com/pidgin/articles/ckg9rd1lzgvo.amp

Last edited: